#SoundCheckEP: Keeny Ice – My Way (Lyrics)

My way 

Yeah yeah

Yeah yeah

Yeah yeah

Yeah eeh yeah eeh

Yeah yeah

Yeah yeah

Yeah yeah

Yeah eeh yeah eeh

I no fit wait to see my dreams come true 

Always prepared I no want life to hit me impromptu 

I’m chasing my dreams you for chase yours too 

Everybody get some demons you face yours too yeah 

Where the jealousy go take us to 

Why some people dema thing you dey compare yours to 

My own go come you go get yours too 

I get my life I no dey care what you dey take yours do yeah 

I base for my one corner 

I dey do my thing for my one corner 

Wo be miawo mi me le ɖeke me oo mi me gbe oo vɔa ne fakpitsi aa miawo wo yɔna

We dey work dey work me le bɔbɔɛ oo ta ne ekpɔ viɖe aa show appreciation 

I tire for street so I for get money change location mm hmm 

It’s my life and I just want live it my way yeah ehh

You no dey like me fine but don’t stand in my way yeah eeh

It’s my life and I just want live it my way yeah ehh

You no dey like me fine but don’t stand in my way yeah eeh

It goes beyond what the eye sees, lotta crazy thoughts in my head got my mind bleeding 

Like Moses I’m trynna part seas but the universe is getting cold it got me sneezing 

It’s my freaking life and I’m living it 

I just wanna step outta the dream and start living it 

Trynna graduate from fantasizing to owning it 

I’m quitting all the talking and plotting I’ll start doing it 

Yeah cus where I from we no get option 

Hustle or go hungry nobody go dash you nothing 

It’s dog eat dog on these streets and on these streets the gangstas dey move in silence and with caution 

Tsoo nyea mè dzè anyi ɖe asia me xoxo ee labe nuɖekpekpe mèwɔ aa people go talk anyway 

Vɔa ɖe nyè me lè tsɛ̃ wo oo mè le dzi ga labe success be rented and the rent is due everyday 

Scroll to Top